
During a question-and-answer session wey happen live on Facebook on Tuesday, September 15, Mark Zuckerberg talk say Facebook dey currently work on a Dislike button, and dem go test am soon.The Chairman and CEO of Facebook, Inc. Talk say "We don finally hear una and we dey work on the dislike button and we go soon deliver something wey go meet the needs of our larger community wey be Facebook.
Alot of People don ask about the “dislike” button for many years, and e be like say hundreds of people don ask about this,and today nah special day because today nah the day wey I don finally say we dey work on the dislike button, and we don dey very close to de day wey we go launch am."
0 comments:
Post a Comment