Tuesday, 29 March 2016

See d lady wey Agree say she go Travel go Dubai To Have Anal S,ex With HIV Positive Client(Pics)

Omoh.... Some ladies too desperate oo....wait Health and wealth which one be the main thing self.... Me i no blame the girl oo.. Everybody is entitle to do anything wey him or her feel say he good... But i no talk say wetin she do good tho.. And i no say e bad!! Gbam!! Wetin una suggest??

wealth (money) Or Health (good health wey guarantee long life)

see more photos below....
image
image
image
image

0 comments:

Post a Comment