Tuesday, 22 March 2016

hhahahah.... Naijatoomuch lol..... I bet u say 99% Of the People wey dey chop this Fruit Snack no sabi the real name [check it out and see]

image

This tiny fruit wey get one kind orange coloured pulp wey get one kind sweet taste for mouth, nah correct great source of nutrient for human food and animal feeds.
Nah very popular fruit snack, and when you dey small if u no take this thing during your primary school ehn.. Na hin be say your primary school no too sweet... This fruit which is known as Awin, by the Yoruba people, Icheku by the Igbos, and Tsamiyar kurm by the Hausas in Nigeria. But as for us.... Me and my guys for school then.. Nah [b]BABA DUDU[/b] we dey call am.... Oya
[b]What Is The Real Name Of The Fruit?[/b]?? If you sabi am ehn.. I go give u......

0 comments:

Post a Comment