Thursday, 31 March 2016

Tuesday, 29 March 2016

See d lady wey Agree say she go Travel go Dubai To Have Anal S,ex With HIV Positive Client(Pics)

Omoh.... Some ladies too desperate oo....wait Health and wealth which one be the main thing self.... Me i no blame the girl oo.. Everybody is entitle to do anything wey him or her feel say he good... But i no talk say wetin she do good tho.. And i no say e bad!! Gbam!! Wetin una suggest?? wealth (money)...

Tuesday, 22 March 2016

hhahahah.... Naijatoomuch lol..... I bet u say 99% Of the People wey dey chop this Fruit Snack no sabi the real name [check it out and see]

This tiny fruit wey get one kind orange coloured pulp wey get one kind sweet taste for mouth, nah correct great source of nutrient for human food and animal feeds. Nah very popular fruit snack, and when you dey small if u no take this thing during your primary school ehn.. Na hin be say your primary...

Saturday, 19 March 2016

D only thing wey una want nah PSquare...all I want nah family, love and care' - Paul Okoye share some emotional Post for IG

As shared minutes ago by Paul Okoye on Instagram. 'All you all want is psquare,...all I want is family, love and care! Social media is the new root of all evil! There's family before Psquare and there will always be family after PSquare ....Jude was only a scape goat and a victim. The person who has...