Sunday, 1 May 2016

Kaduna State University Buildings collapses as a result of heavy rain fall



We go always dey carry latest Tori come una dommot.....the kaduna state university wey dey for kafancha inside kaduna state, some of the buildings wey dey for the campus don collapse. the school wey dey take courses like REAL ESTATE MANAGEMENT, ARCHITECTURE, QUANTITY SURVEY, ENVIRONMENTAL MANAGEMENT and so on..... The school wey no get male hostel and even the so called female hostel they have doesn't contain more than or up to 30 students.
SOME POSSIBLE REASONS WEY FIT CAUSE THE COLLAPSE WEY HAPPEN YESTERDAY BY A HEAVY RAINFALL COUPLED WITH A VERY HEAVY WIND BE SAY:
it is either caused by fake or sub-standard materials which are used in the building processes.
un-qualified cheap labourers, instead of paying professionals to the the work, dey will just look for cheap builders to mix and build the house.
Another thing wey i notice for kafancha be say, there is no proper preservation of natural resources like TREES, they go just dey cut cut down trees any how to put on their GINGER plantation and even YAM. make government find solution to this problems sharp sharp.... and again the students dey complian say make them come repair all the buildings wey collapse and even the school generally.....
SEE SOME PHOTOS OF THE DAMAGED BUILDINGS BELOW....

0 comments:

Post a Comment