Sunday, 7 February 2016

Which kind rubbish be this, inside church!! See wetin this pastor day do

Wonder just dey shele every day!! Wonder shall never end, Unbelievable things just dey happen every day, shey nah sign say the world is coming to an end?? Hmmm. well,
According to Sidney Sidney wey share this photo for Facebook talk say, church members must carry this Tanzanian pastor throughout service because e dey forbidden make him feet touch ground during service.

Lol!! Ogini ?? Say wetin happen!! I no say u sef go dey wonder, Na so me self open mouth down when i dey type this.

See proof below ooo.


1 comment: