Shey Nah smartest be this abi nah craziness. Why the guy go beat her because she no give am number? E no make sense at all. But nah wetin the Twitter user Erica Raynee talk say e happen be that. Any way She shared these photos writing say: "Apparently niggas get in they feelngs when a bitch dont wanna give they number. First black eye smh"
Monday, 8 February 2016
Sunday, 7 February 2016
Which kind rubbish be this, inside church!! See wetin this pastor day do
Wonder just dey shele every day!! Wonder shall never end, Unbelievable things just dey happen every day, shey nah sign say the world is coming to an end?? Hmmm. well,
According to Sidney Sidney wey share this photo for Facebook talk say, church members must carry this Tanzanian pastor throughout service because e dey forbidden make him feet touch ground during service.
Lol!! Ogini ?? Say wetin happen!! I no say u sef go dey wonder, Na so me self open mouth down when i dey type this.
See proof below ooo.